Podobné skladby
Kredity
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Siso Arcani
Künstler:in
Anny Guitar
Gitarre
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Henry Kosiso Mbefo
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Knackit
Produzent:in
Texty
Eeh excuse me
Wetin be ikebe self
Na Nyash Wey big
Oh na Nyash Wey big
Na im be ikebe Na im be ikebe
No wonder this one
Wey I dey look here
Na Ikebe be that o
Uyee ye ye uyee ye ye yeee
Uyee ye ye uyee ye ye yeee
Siso Arcani
Na Nyash Wey big o
We Dey call ikebe
Ikebe too bad
Ikebe too set o
Na Nyash Wey big oh
We dey call ikebe
She is from pitakwa
Omo she be ikwere
Your big Nyash
My prayer point
Baby zamu ekpere
Oh no no ai ai ai
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Uyee ye ye uyee ye ye yeee
Uyee ye ye uyee ye ye yeee
Gimme that Gimme that
Your bigi bunda
Oya gimme
Sexy ma your backasi
Softly land it upon me now
Aa ebe a ina gbaka mu isi
Oh baby lekwe aguba
Were ya kpu ba mu isi
As I Dey look this your Nyash
Nothing wey I no fit do for you
Ikebe turn me to a finished man o
I write a song o
I sing am for you
Wetin you carry you carry for two
Mummy mo
Anwuolam oo
Imana Ikebe egbu gom egbu
Anwuolam oo
Daddy mo
Efuolam o but I still
Want to bend this Nyash
Avatar
Na Nyash Wey big o
We Dey call ikebe
Ikebe too bad
Ikebe too set o
Na Nyash Wey big oh
We dey call ikebe
She is from pitakwa
Omo she be ikwere
Your big Nyash
My prayer point
Baby zamu ekpere oh no no ai ai ai
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Lyrics powered by www.musixmatch.com