Paroles

Eeh excuse me Wetin be ikebe self Na Nyash Wey big Oh na Nyash Wey big Na im be ikebe Na im be ikebe No wonder this one Wey I dey look here Na Ikebe be that o Uyee ye ye uyee ye ye yeee Uyee ye ye uyee ye ye yeee Siso Arcani Na Nyash Wey big o We Dey call ikebe Ikebe too bad Ikebe too set o Na Nyash Wey big oh We dey call ikebe She is from pitakwa Omo she be ikwere Your big Nyash My prayer point Baby zamu ekpere Oh no no ai ai ai Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Uyee ye ye uyee ye ye yeee Uyee ye ye uyee ye ye yeee Gimme that Gimme that Your bigi bunda Oya gimme Sexy ma your backasi Softly land it upon me now Aa ebe a ina gbaka mu isi Oh baby lekwe aguba Were ya kpu ba mu isi As I Dey look this your Nyash Nothing wey I no fit do for you Ikebe turn me to a finished man o I write a song o I sing am for you Wetin you carry you carry for two Mummy mo Anwuolam oo Imana Ikebe egbu gom egbu Anwuolam oo Daddy mo Efuolam o but I still Want to bend this Nyash Avatar Na Nyash Wey big o We Dey call ikebe Ikebe too bad Ikebe too set o Na Nyash Wey big oh We dey call ikebe She is from pitakwa Omo she be ikwere Your big Nyash My prayer point Baby zamu ekpere oh no no ai ai ai Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa Wangele wangele wa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out